Ekololu Street, Surulere
2.2
1 person has weighed in - add yours.
Risi Alake
5 months ago
2.2
Ekololu for Surulere don change small-small. Before, rain go fall, everywhere go flood. But now, dem dey try clear drainage, so e don better pass before . We still dey see small wahala when rain too much, but e no be like before. The area dey busy, but we dey manage am. That tanker fire wey happen last year shake us small, but people dey alert now . We dey pray make things continue to improve.
0
Help Discover Ekololu Street
A quick, 30-second review can guide someone's decision to move in here.
Street Analysis
Data-driven insights based on user reviews